Advertisement

Nigeria Inspirational Poem [My Oga at the Top] For Friends

Nigeria Inspirational Poem [My Oga at the Top] For Friends, If we no inspire someone abeg na wetin we gain. Life na greatest motivation in itself. If you live to inspire anyone to their greatness, true talk you be better pikin. Abeg make you no laugh if you still remember this My Oga At The Top matter. Oya now, make we dey make some noise, Naija na we own. Enjoy this Nigeria Inspirational Poems based on this My Oga at the Top with your friends. My Oga At The Top Song, Obafaiye Shem, Oga At The Top Movie, Oga Meaning In Nigeria, Nscdc, Oga Meaning In Hindi, Oga Meaning Igbo, Oga Nigerian Pidgin, Famous Nigerian Poems, Nigerian Poems 50, Poem About Nigeria Independence, History Of Nigerian Poetry, Nigeria Poem My Mother, Famous Nigerian Poets And Poems, Phases Of Nigerian Poetry, African Poems

Naija Pidgin Poems
If we no inspire someone abeg na wetin we gain. Life na greatest motivation in itself. If you live to inspire anyone to their greatness, true talk you be better pikin. Abeg make you no laugh if you still remember this My Oga At The Top matter. Oya now, make we dey make some noise, Naija na we own. Enjoy this Nigeria Inspirational Poems based on this My Oga at the Top with your friends.


My Oga At The Top

My Oga at the Top
Na him be the man
If I disobey him  order
That na OYO I dey.

How I go come talk my own
Abi una forget who I be
I be proper uniform man
Abeg wetin Baba Fela call we.

Na order I sabi
That na wetin we dey talk
My Oga na him be the man
The man wey him order na final.

This small talk I talk
Na him una want crucify me
See as una carry my name go
Now facebook no get rest.

Una don gossip me tire
Just because I say
My Oga at the top
Na him una no let me rest.

Abeg website na the problem
ww.nscdc. dat at all no fit cum
Ladies I no want problems
People make una no push me.

Channels I want feel una
Now una don give me yawa
If my Oga remove me for office
Na una go give me chop for belle.

Grammar no be my language
This una technology na oyibo palava
Me I still be Omo for Naija land
Grammar that na Oyibo wahala. 

My Oga at the top
Na him shabi all wey e be
I hope I don make my point clear
Make this matter stop if na play e be o.

©Nsikak Andrew, 15-03-2019

COMMENTS

Advertisement
Advertisement
Advertisement
Advertisement
Name

About Us,1,Advertisement,21,Anniversary Messages,8,Birthday Messages,60,Blogging,27,Christian Poem Messages,20,Christmas Messages,9,Condolence Messages,6,Contact,1,Good Morning Messages,13,Gospel Messages,41,Inspiration,129,Inspirational Messages,233,Inspirational Poem Messages,26,Love Messages,284,Love Poem Messages,91,Miscellaneous Messages,2,Nature Poem Messages,30,News,39,Pidgin Messages,19,Poetry,137,Privacy Policy,1,Proverbs Messages,8,Quotable Messages,44,Relationship,73,Relationship Messages,37,Romantic Love,58,Scholarship Messages,23,Sitemap,1,Valentine Messages,30,Video Messages,6,
ltr
item
Needlelines - Stitching Stories, One Needleline at a Time!: Nigeria Inspirational Poem [My Oga at the Top] For Friends
Nigeria Inspirational Poem [My Oga at the Top] For Friends
Nigeria Inspirational Poem [My Oga at the Top] For Friends, If we no inspire someone abeg na wetin we gain. Life na greatest motivation in itself. If you live to inspire anyone to their greatness, true talk you be better pikin. Abeg make you no laugh if you still remember this My Oga At The Top matter. Oya now, make we dey make some noise, Naija na we own. Enjoy this Nigeria Inspirational Poems based on this My Oga at the Top with your friends. My Oga At The Top Song, Obafaiye Shem, Oga At The Top Movie, Oga Meaning In Nigeria, Nscdc, Oga Meaning In Hindi, Oga Meaning Igbo, Oga Nigerian Pidgin, Famous Nigerian Poems, Nigerian Poems 50, Poem About Nigeria Independence, History Of Nigerian Poetry, Nigeria Poem My Mother, Famous Nigerian Poets And Poems, Phases Of Nigerian Poetry, African Poems
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEibysZ4GEOQFTHe09YKxQhxi9HDm_wM4VrANTUYmfbRJLtLrPrCbErSb8s000yvxQQlsN_MkrmwiN7-_HKS2QN-WVCypVfi2DCiQzBjwTFUHQe1rZP-KEPmg_uSimg_NLrNsiTqR6YOQ3Q/s320/oga-at-the-top.jpg
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEibysZ4GEOQFTHe09YKxQhxi9HDm_wM4VrANTUYmfbRJLtLrPrCbErSb8s000yvxQQlsN_MkrmwiN7-_HKS2QN-WVCypVfi2DCiQzBjwTFUHQe1rZP-KEPmg_uSimg_NLrNsiTqR6YOQ3Q/s72-c/oga-at-the-top.jpg
Needlelines - Stitching Stories, One Needleline at a Time!
https://needlelines.blogspot.com/2019/04/nigeria-inspirational-poem-my-oga-at.html
https://needlelines.blogspot.com/
https://needlelines.blogspot.com/
https://needlelines.blogspot.com/2019/04/nigeria-inspirational-poem-my-oga-at.html
true
4038771646988666896
UTF-8
Loaded All Posts Not found any posts VIEW ALL Readmore Reply Cancel reply Delete By Home PAGES POSTS View All RECOMMENDED FOR YOU LABEL ARCHIVE SEARCH ALL POSTS Not found any post match with your request Back Home Sunday Monday Tuesday Wednesday Thursday Friday Saturday Sun Mon Tue Wed Thu Fri Sat January February March April May June July August September October November December Jan Feb Mar Apr May Jun Jul Aug Sep Oct Nov Dec just now 1 minute ago $$1$$ minutes ago 1 hour ago $$1$$ hours ago Yesterday $$1$$ days ago $$1$$ weeks ago more than 5 weeks ago Followers Follow THIS PREMIUM CONTENT IS LOCKED STEP 1: Share. STEP 2: Click the link you shared to unlock Copy All Code Select All Code All codes were copied to your clipboard Can not copy the codes / texts, please press [CTRL]+[C] (or CMD+C with Mac) to copy