Your personal person na the one wey dey give you joy. Na the person wey him love dey totori your head. We thought of you with some Naija flavored pidgin language and want you to take a funny romantic step to send these totori love poems to your correct person. These romantic poems na better matter wey go make your person begin show you love like you never see am before. Na your love. I dey feel inside my heart. And the matter. No let me sleep for night. If you search my heart. Na your love dey reign. And if you think say na lie. Abeg look inside my eyes. Na there you go see. Say na true talk I dey talk. Love Poems For The One You Love, Love Poems For Him, Love Poems For Her, Poems About Loving Someone But Not Being Able To Be With Them, Feelings Poems For Her, Inspirational Quotes In Pidgin, Best Love Poems, Poems About Strong Feelings For Someone, Poem About Nigeria Independence, Nigerian Poems From Poetrysoup, Famous Nigerian Poets And Poems, Yoruba Love Poem, Nigerian Poems 50, Poem On The Nigerian Child, How Do You Prove Your Love To Someone, How To Show Love To Someone, How To Show Someone You Love Them Without Words, Creative Ways To Show Love, How To Show Your Partner More Love, How To Make Your Boyfriend Obsessed With You, How To Prove You Love Someone Over Text, How To Show Love To Others
Nigeria Love Poems [The Thing Wey I Dey Hide From You & Na Your Love I Dey Feel] For Your Personal Person Wey Go Make Am Love You The More
Pidgin Love Messages |
- Words Of Love Messages For Her, Words Of Affection For Love, Romantic Words Of Love Messages & Romantic Words Of True Love Messages
- You’re The Love Of My Life SMS Messages & You’re My Heart Romantic Love SMS Messages
- Romantic Text Messages: Love Text Messages for Him, Her & Special Love
Something wey I dey hide inside my heart
Na the matter I want talk about today
This feeling of you nothing go fit stop am
I don try make him stop to worry my mind
But the more I dey try, na so I still dey see am.
This na love I know say I dey feel for you
For you I no go search for another again
Na you be the correct person wey I like
Better love wey go make me stop to search
And forever I want to live for you.
You make me fall in love like never before
If I sleep na you I want see for my dream
And if I wake up still na you I want to see
You steady me with all the things you do
This love wey you dey give me na final.
Today make I tell you one thing wey be true
This thing wey I don dey hide from you since
Na you be the Angle wey dey comfort my heart
And since wey I start to fall in love with you
The different don clear pass Seven-Up.
Romantic Naija Love Poems For The Love Of Your Life
Naija Romantic Messages |
Na Your Love I Dey Feel
Na your love
I dey feel inside my heart
And the matter
No let me sleep for night
If you search my heart
Na your love dey reign
And if you think say na lie
Abeg look inside my eyes
Na there you go see
Say na true talk I dey talk.
I don search many places
But I never see the love
Wey be like your own
You correct no be lie I talk
Na your love dey give me joy
Everytime I think of you.
Na you be the person for me
And your love be the thing
Wey dey make me happy
You be better treasure
Wey I want keep forever.
Every morning you be
The first person wey I want see
Every afternoon you be
The Sun wey I want
Make him shine on me
Every evening, I want your love
Make him cool my heart
Everyday na you I want
Make him be my true love.
COMMENTS