Romantic Love Messages For The One You Love in Nigerian Pidgin English

I cherish you and I will do anything for you my love. Na you I go stand with. And if I tell you, I no go lie to you. You dey give me hope. And every time I look into your eye, I dey see our future together. I love you no be lie. And I pray this love go last forever. I Love You In Nigerian Pidgin, Love Messages In Pidgin English, How To Say I Miss You In Pidgin English, Nigerian Pidgin English Examples, Funny Nigerian Pidgin Love Messages, Love Poem In Pidgin English Language, Nigerian Pidgin Slang Love SMS Messages, Happy Birthday In Nigerian Pidgin English, Sweet Romantic Love Messages For The One You Love In Nigerian Pidgin, Valentine Romantic Love Messages In Naija Pidgin English, Naija Pidgin Love Messages For Your True Love, Love Sms in Naija Pidgin Style, Romance Nigeria Pidgin Messages, Old Skool Naija Love Letter and Romance SMS, I Love You In Nigerian Pidgin Language SMS, Sample Love Goodwill And Best Love Wishes Sms Text Messages For Lovers, Nigeria's Love Of Pidgin Messages Wey Dey Scatter My Brain And Yet Ginger My Swagger, Funny And Sweetest Things To Say To A Girl You Like In Nigeria Pidgin, Romantic I Love You Sms For Her, Missing You Pidgin ‎English SMS Messages

    Nigerian Pidgin Love Messages
    I cherish you and I will do anything for you my love. Na you I go stand with. And if I tell you, I no go lie to you. You dey give me hope. And every time I look into your eye, I dey see our future together. I love you no be lie. And I pray this love go last forever.


     Romantic Love Messages For The One You Love in Nigerian Pidgin English

    [1]. I cherish you and I will do anything for you my love. Na you I go stand with. And if I tell you, I no go lie to you. You dey give me hope. And every time I look into your eye, I dey see our future together. I love you no be lie. And I pray this love go last forever.

    [2]. All wey I ever seek, I find it in you. It is you I choose to be my love for life. And I hope we go ever stay in love to care for each other. Me I promise not to disappoint our love if you will stay with me forever. 

    [3]. I dey see the truth in your eye. You dey make me feel the need to love again. Your love pure and sincerely na him be the thing wey I need to bring joy into my life. I love you that no be lie. And to live with you till the end that na promise wey go be forever. 

    [4]. People dey talk me I just dey laugh. I know say people no go mine their business. Anyhow make them talk but for me, their talk no mean anything to us. As long as I dey see you, that na the joy wey their talk no fit quench. I love you no matter what anyone will say.

    [5]. I do really care for you. And this na to promise you say I fit do anything for you. Your love dey inspire me to greatness. Every day I pray that you will always be here with me.

    [6]. Light wey dey shine my heart. I see you as I see myself. And will always love you the wey you should be loved. You are a blessing wey any person go want get. And me dey always thank God say na you come my way. 

    [7]. Every time I pray say this our love go last forever. Anything wey go try to put asunder make such person go jump lagoon.


    Pidgin Love Messages For Your Special Person  in Nigerian Pidgin English

    [8]. For your sake I go dey happy like no tomorrow. See as your love dey scatter my head. Better pikin wey mama born, you be the light wey dey shine for my heart. If no be you, I wonder how I for enjoy life. You bless me with your love, and for that I go cherish you pass mango.

    [9]. My Baby, my love for you will never die. This your love wey come my way, the same dey make me feel good. Thank you for loving me this way, if there is any love I desire, that na your better love. For your love me promise you say na your love I go ever want forever.

    [10]. Love of my heart, na you dey give me joy. See as I dey smile like person wey win jackpot. Choi! Your love sweet pass sugarcane. Who say love no be better thing? You correct my dear. Me and you na so we go dey enjoy every-every.

    [11]. This better love wey you give me, my heart dey happy like tomorrow no dey. Who fit love me like this, na you now. You ginger me to be the best and for you I go ever be the best. Thank you for all the love we share. I appreciate you so much.

    [12]. Better love wey dey catch my shot. Na you be my baby for life. You gimme love and now see as my life don better. I dey feel your love wey dey give me fever. You ginger me to be the best and for you my love go dey for till the end.

    [13]. I here say you like wahala, me, I get better wahala for you. My wahala na to love you like never before. Since I found you, make I confess I dey enjoy this your better wahala wey be your love for me.

    [14]. Everyday na so we go dey enjoy this our special love. Where you want make I take you to? Just make a wish and see how things will go. I want us to spend time together for place where na you and me alone go dey. I dey sure say you no go regret am. My and you and this our love na one plus one.


    Naija Pidgin Love SMS For The One You Love

    [15]. My baby, I no need to think am twice, before I say I love you. This love wey I dey see for your eye, I no need anybody to tell me say you love me with your whole heart. My love for you too na real.

    [16]. My love I know say you want me because na you alone be the one I ever wanted. I dey look through your eyes and there I see the desire. Make I no lie, I want you like never before. And me know say you want me like I want you. My assurance be say, na you I go ever want till forever.

    [17]. My baby, this love wey I get for you strong pass Olomo rock. Make you no make my liver start to fail me with this your small-small shakara ways o. For this our matter of love, you know say na you dey give me ginger. See as your love dey make me smile like say I win jackpot.

    [18]. If you think say I lie wey I tell you say na you alone be my number one, make water carry me dey go. You no need think am, na you be the true love for me and my promise be say, this our love go dey here till the end.

    [19]. You dey around or you no dey around, my love for you still be the same. Even if I dey miss you when you no dey around, my happiness be say I found the one wey dey give me joy. Na you be the person wey dey make love sweet me for belly. My better love, na you be me correct love.

    [20]. When I dey search for love, my prayer be say make I find the person wey go understand me very well. Thank God I found you and come see as my heart dey jolly for the love wey you dey give me. You be better person and your love na I want make e be by my side everyday.

    [21]. I dey give you this assurance say na you be my only true love. My wish be say we go live together in peace and harmony. I want make you know say my love for you na real. I dey love you die, you wey your way dey give me joy and peace of mind.

    You May Also Like

    Accessories$type=two$count=2

    Lifestyle$type=one$h=0$meta=0$rm=0$snip=0

    Shopping$type=two$count=2

    Name

    Accessories,2,Advertisement,21,Anniversary Messages,8,Automobile,13,Beauty,6,Birthday Messages,60,Blogging,33,Christian Poem Messages,20,Christmas Messages,9,Condolence Messages,6,Cryptocurrency,11,Digital Marketing,13,Fashion,6,Fragrances,6,Good Morning Messages,13,Gospel Messages,41,Health and Fitness,15,Inspiration,129,Inspirational Messages,233,Inspirational Poem Messages,26,Insurance,10,Lifestyle,2,Love Messages,290,Love Poem Messages,91,Luxury,6,Make Money Online,12,Miscellaneous Messages,2,Nature Poem Messages,30,News,45,Online Learning,13,Pidgin Messages,19,Poem Messages,11,Poetry,126,Proverbs Messages,8,Quotable Messages,44,Real Estate,13,Relationship,73,Relationship Messages,37,Romantic Love,58,Scholarship Messages,23,Shopping,3,Valentine Messages,30,Video Messages,6,
    ltr
    item
    Needlelines | Connecting Fashion Inspiration With Useful Information!: Romantic Love Messages For The One You Love in Nigerian Pidgin English
    Romantic Love Messages For The One You Love in Nigerian Pidgin English
    I cherish you and I will do anything for you my love. Na you I go stand with. And if I tell you, I no go lie to you. You dey give me hope. And every time I look into your eye, I dey see our future together. I love you no be lie. And I pray this love go last forever. I Love You In Nigerian Pidgin, Love Messages In Pidgin English, How To Say I Miss You In Pidgin English, Nigerian Pidgin English Examples, Funny Nigerian Pidgin Love Messages, Love Poem In Pidgin English Language, Nigerian Pidgin Slang Love SMS Messages, Happy Birthday In Nigerian Pidgin English, Sweet Romantic Love Messages For The One You Love In Nigerian Pidgin, Valentine Romantic Love Messages In Naija Pidgin English, Naija Pidgin Love Messages For Your True Love, Love Sms in Naija Pidgin Style, Romance Nigeria Pidgin Messages, Old Skool Naija Love Letter and Romance SMS, I Love You In Nigerian Pidgin Language SMS, Sample Love Goodwill And Best Love Wishes Sms Text Messages For Lovers, Nigeria's Love Of Pidgin Messages Wey Dey Scatter My Brain And Yet Ginger My Swagger, Funny And Sweetest Things To Say To A Girl You Like In Nigeria Pidgin, Romantic I Love You Sms For Her, Missing You Pidgin ‎English SMS Messages
    https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEjTGrNL34jPNkw4WQcUX4-yLpgKLE26PkKJT7gMf14a8NPan-Dmx2PmMhVv1ueIeHgz5chyphenhyphenUkxOLVgUZ0BzvQtzVR16iPmn8BHOM9UJ2f6RYvEkRgnXve7YOTFcYBYPWDCRZbqREu5MbeU/s320/imagesDKX8DQTW.jpg
    https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEjTGrNL34jPNkw4WQcUX4-yLpgKLE26PkKJT7gMf14a8NPan-Dmx2PmMhVv1ueIeHgz5chyphenhyphenUkxOLVgUZ0BzvQtzVR16iPmn8BHOM9UJ2f6RYvEkRgnXve7YOTFcYBYPWDCRZbqREu5MbeU/s72-c/imagesDKX8DQTW.jpg
    Needlelines | Connecting Fashion Inspiration With Useful Information!
    https://needlelines.blogspot.com/2017/02/romantic-love-messages-for-one-you-love.html
    https://needlelines.blogspot.com/
    https://needlelines.blogspot.com/
    https://needlelines.blogspot.com/2017/02/romantic-love-messages-for-one-you-love.html
    true
    4038771646988666896
    UTF-8
    Loaded All Posts Not found any posts VIEW ALL Readmore Reply Cancel reply Delete By Home PAGES POSTS View All RECOMMENDED FOR YOU LABEL ARCHIVE SEARCH ALL POSTS Not found any post match with your request Back Home Sunday Monday Tuesday Wednesday Thursday Friday Saturday Sun Mon Tue Wed Thu Fri Sat January February March April May June July August September October November December Jan Feb Mar Apr May Jun Jul Aug Sep Oct Nov Dec just now 1 minute ago $$1$$ minutes ago 1 hour ago $$1$$ hours ago Yesterday $$1$$ days ago $$1$$ weeks ago more than 5 weeks ago Followers Follow THIS PREMIUM CONTENT IS LOCKED STEP 1: Share to a social network STEP 2: Click the link on your social network Copy All Code Select All Code All codes were copied to your clipboard Can not copy the codes / texts, please press [CTRL]+[C] (or CMD+C with Mac) to copy Table of Content