Advertisement

Naija Beautiful Pidgin SMS For My Angel, Naija Romantic Pidgin SMS For My Love & Pidgin English Love SMS Wishes And Quotes For Love

Naija sabi the thing. This we country na better place for happy people. My correct country man, if you don find that better somebodi wey dey give you joy, this Beautiful Naija Pidgin SMS For My Angel na the messages wey you need to dey take woo your personal person for better loving. Ever since I find you, you don turn my sorrow into joy, shame into laughter, weakness into strength. For your love, you will ever be my number one no matter what. Love Quotes In Pidgin English, I Love You In Nigerian Pidgin, How To Say I Miss You In Pidgin English, Funny Nigerian Pidgin, Nigerian Pidgin Slang, Nigerian Pidgin Insults, Happy Birthday In Nigerian Pidgin English, Love Poem In Pidgin English, Love Sms, I Love You In Nigerian Pidgin, Angel Sms For Girlfriend, Angel Sms Friendship, Love Messages For Her From The Heart, Funny Nigerian Pidgin, I Love You My Angel Quotes, Sms For Gf To Make Her Happy, I Love You In Nigerian Pidgin, Love Poem In Pidgin English, Love Messages In Pidgin English, Nigerian Proverbs About Love, Funny Nigerian Pidgin, Nigerian Pidgin Slang, Nigerian Pidgin Insults, How To Say I Miss You In Pidgin English, I Love You In Nigerian Pidgin, Inspirational Quotes In Pidgin, How To Say I Miss You In Pidgin English, Nigerian Pidgin English Examples, Nigerian Proverbs About Love, Funny Nigerian Pidgin, Love Poem In Pidgin English, Nigerian Pidgin Slang

Naija sabi the thing. This we country na better place for happy people. My correct country man, if you don find that better somebodi wey dey give you joy, this Beautiful Naija Pidgin SMS For My Angel na the messages wey you need to dey take woo your personal person for better loving.

Pidgin SMS Love Messages


Naija Beautiful Pidgin SMS For My Angel

[1]. If I dream, na you alone I dey see. If I waka, na you alone I see for crowd. Now everything I do, na you alone I dey see.

[2]. Your love don hook me and no where I fit run to again. You don give me joy and peace of mind. Now all I want, na to stay with you forever.

[3]. Your appearance dey make me shiver. Your beauty dey  make me want kolo. Now I no fit stay one day without thinking of you.

[4]. To the throne of your love I don fall for. Make your love guide me and give me the strength to love you forever.

[5]. I never believe say I go love someone till me find you. Now I dey grateful for your love. My dear, you go ever be my endless love.

Naija Sweet Pidgin SMS For My Sweetheart

[6]. You bring sunshine into my life. Now my life don get better. If no be your love, na so I for be like person wey the world don forget.

[7]. For a million time, if them say make I choose who I go love, I no go waste time to choose you.  Na you be the person wey give my life the meaning to love again.

[8]. Like early morning breeze, na so you blow my heart away. Now every time I think of you, words for my mouth no fit explain how I feel about you.

[9]. Your love be like cool breeze to my heart. Na so him dey calm me and make me long for you. You be the better breeze wey dey give me comfort.

[10]. You be like art work wey no body fit paint. If I try to paint your beauty, words go fail me. Truly, truly, Baba God be think of me when Him create you for me.


Naija Romantic Pidgin SMS For My Love 

Love Messages
If you love Naija, you go like our pidgin language. And if you don get the one wey dey give you better love, come carry this Naija Romantic Pidgin SMS For My Love take send am to your personal person. We have got your back, this matter go make you person love you till you begin shout choi!




Romantic Naija Pidgin SMS For My Love 

[1]. Your smiles fit make anybody heart do yori-yori. Your skin fit make any blind man see. Your love fit make any sick man well.

[2]. Like stars plenty for sky, na so my love for you go dey shine. That na my promise and na so I go keep am till my last day.

[3]. Since the day I find you, you don become everything good to me. Na you be my everything. For that I go do everything to make you stay with me forever.

[4]. Today, I make a vow to love you forever. Today I give you my love if you go let me be the person you go trust forever.

[5]. Every time I think of you, na so my heart dey happy. I wish say you see the smile from my heart, then you for understand my happiness.

Naija Cute Pidgin SMS Love Messages For Your Love 

[6]. I no need search again. In you, I don find the angel I dey look for. You be my guidance angel.

[7]. I be think say you dey deceive me. But now, that na history since the day I found you. My life now no fit dey complete without you.

[8]. My world been dey too lonely but when you come into my life. You take the loneliness away and give me plenty peace of mind. That peace of mind, I value am pass anything.

[9]. With you, I don find new meaning to love. The meaning I find, dey inside you my sweet, shining and bright star.

[10]. My love, anywhere you dey, my love dey for you. Na you be the person wey dey make me happy any time I think of you.


 Pidgin English Love SMS Wishes And Quotes For Love 

Naija Romantic Messages
If you want wish your yori-yori wey you dey miss better love wishes, you fit take this Pidgin English Love SMS Wishes And Quotes For Love take quote some better sweet for something love message wey go make am dey feel you for mind. Love is unique and if there is one thing that makes the heart merry, that na the love wey your person dey feel for you. Make you no dey shy, share this funny sweet naija love message for the person wey you love.

Pidgin English Love SMS Wishes For Love 

[1]. Nothing go take your love away from me. As long as I dey see another day, na your love I go follow till the end.

[2]. Who fit take your love away from me. Abi na sickness or wetin people talk? I don decide for you and na so e go be forever.

[3]. Make them talk, make them say. That na their own palava. For me, na you be the one, my all and only one.

[4]. I not fit believe say na you be the song wey I dey sing. Na now I believe Bob Marley song – is this love, is this love that am feeling.

[5]. How I for take believe say na you go be my everyday dream. Now wey you be the one, I bless the day I found you.

Pidgin English Love SMS Quotes For Love 

[6]. Small time wey I no see you, na so I dey miss you badly. Abbey, show face quick before loneliness kill me.

[7]. You be like angel wey dem send to brighten my day. Just to see you talk and smile, that na wetin dey bring joy and happiness to my soul.

[8]. My world, I want make you know say na you be my true love, my blessed angel, true friend and the person I dey die for.

[9]. Ever since I find you, you don turn my sorrow into joy, shame into laughter, weakness into strength. For your love, you will ever be my number one no matter what.

[10]. Wetin for make me resist your love wey dey too pure. Your love don bless my soul and wetin I fit do, na to love you like you have done to me.

[11]. Na you be the very best wey them make for me. Our love go be like union make in heaven. Make you no fear, na you be my final bus-stop.

COMMENTS

Advertisement
Advertisement
Advertisement
Advertisement
Name

About Us,1,Advertisement,21,Anniversary Messages,8,Birthday Messages,60,Blogging,27,Christian Poem Messages,20,Christmas Messages,9,Condolence Messages,6,Contact,1,Good Morning Messages,13,Gospel Messages,41,Inspiration,129,Inspirational Messages,233,Inspirational Poem Messages,26,Love Messages,284,Love Poem Messages,91,Miscellaneous Messages,2,Nature Poem Messages,30,News,39,Pidgin Messages,19,Poetry,137,Privacy Policy,1,Proverbs Messages,8,Quotable Messages,44,Relationship,73,Relationship Messages,37,Romantic Love,58,Scholarship Messages,23,Sitemap,1,Valentine Messages,30,Video Messages,6,
ltr
item
Needlelines - Stitching Stories, One Needleline at a Time!: Naija Beautiful Pidgin SMS For My Angel, Naija Romantic Pidgin SMS For My Love & Pidgin English Love SMS Wishes And Quotes For Love
Naija Beautiful Pidgin SMS For My Angel, Naija Romantic Pidgin SMS For My Love & Pidgin English Love SMS Wishes And Quotes For Love
Naija sabi the thing. This we country na better place for happy people. My correct country man, if you don find that better somebodi wey dey give you joy, this Beautiful Naija Pidgin SMS For My Angel na the messages wey you need to dey take woo your personal person for better loving. Ever since I find you, you don turn my sorrow into joy, shame into laughter, weakness into strength. For your love, you will ever be my number one no matter what. Love Quotes In Pidgin English, I Love You In Nigerian Pidgin, How To Say I Miss You In Pidgin English, Funny Nigerian Pidgin, Nigerian Pidgin Slang, Nigerian Pidgin Insults, Happy Birthday In Nigerian Pidgin English, Love Poem In Pidgin English, Love Sms, I Love You In Nigerian Pidgin, Angel Sms For Girlfriend, Angel Sms Friendship, Love Messages For Her From The Heart, Funny Nigerian Pidgin, I Love You My Angel Quotes, Sms For Gf To Make Her Happy, I Love You In Nigerian Pidgin, Love Poem In Pidgin English, Love Messages In Pidgin English, Nigerian Proverbs About Love, Funny Nigerian Pidgin, Nigerian Pidgin Slang, Nigerian Pidgin Insults, How To Say I Miss You In Pidgin English, I Love You In Nigerian Pidgin, Inspirational Quotes In Pidgin, How To Say I Miss You In Pidgin English, Nigerian Pidgin English Examples, Nigerian Proverbs About Love, Funny Nigerian Pidgin, Love Poem In Pidgin English, Nigerian Pidgin Slang
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEicJCXygBgou7tA13vZeTZGGxaBVPyhZXVd900XfrfcKNmHoO7iXZtiQ3qoXypy0_bhnYhd191jPsQXvhPgVxyB19KAaHY1-xBFdcRTe9gYyUsGIKbrFld6pGxAxt8ngiTkKf8afBJPHHY/s320/naija-love.jpg
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEicJCXygBgou7tA13vZeTZGGxaBVPyhZXVd900XfrfcKNmHoO7iXZtiQ3qoXypy0_bhnYhd191jPsQXvhPgVxyB19KAaHY1-xBFdcRTe9gYyUsGIKbrFld6pGxAxt8ngiTkKf8afBJPHHY/s72-c/naija-love.jpg
Needlelines - Stitching Stories, One Needleline at a Time!
https://needlelines.blogspot.com/2019/03/naija-beautiful-pidgin-sms-for-my-angel.html
https://needlelines.blogspot.com/
https://needlelines.blogspot.com/
https://needlelines.blogspot.com/2019/03/naija-beautiful-pidgin-sms-for-my-angel.html
true
4038771646988666896
UTF-8
Loaded All Posts Not found any posts VIEW ALL Readmore Reply Cancel reply Delete By Home PAGES POSTS View All RECOMMENDED FOR YOU LABEL ARCHIVE SEARCH ALL POSTS Not found any post match with your request Back Home Sunday Monday Tuesday Wednesday Thursday Friday Saturday Sun Mon Tue Wed Thu Fri Sat January February March April May June July August September October November December Jan Feb Mar Apr May Jun Jul Aug Sep Oct Nov Dec just now 1 minute ago $$1$$ minutes ago 1 hour ago $$1$$ hours ago Yesterday $$1$$ days ago $$1$$ weeks ago more than 5 weeks ago Followers Follow THIS PREMIUM CONTENT IS LOCKED STEP 1: Share. STEP 2: Click the link you shared to unlock Copy All Code Select All Code All codes were copied to your clipboard Can not copy the codes / texts, please press [CTRL]+[C] (or CMD+C with Mac) to copy