Love na better thing wey dey make person heart happy. If you don find that person, e better make you try to hold him or her well-well o. Valentine na the season to express love. E better make you carry your personal person go somewhere wey you go enjoy time together. To wish the love of your life happy valentine, we don prepare this romantic Valentine heart touching love messages for you to send to that person wey him love dey ginger you like tomorrow no dey. Naija Love Messages, Nigeria Pidgin Love SMS, Sweet Naija Valentine SMS, Love SMS in Nigeria Language, I Love You In Nigerian Pidgin, Happy Birthday In Nigerian Pidgin English, Inspirational Quotes In Pidgin, Funny Nigerian Pidgin, Nigerian Pidgin Insults, How To Say I Miss You In Pidgin English, Nigerian Pidgin Slang, Nigerian Proverbs About Love, True Love Quotes For Her Or Him, Valentine Messages For Girlfriend, Funny Love Sms To Send To Your Soul Mate, Missing You Valentine Pidgin English Messages, Top Love Messages For Her - Most Touching Ones, I Love You In Nigerian Pidgin, Love Messages In Pidgin English, How To Say I Miss You In Pidgin English, Nigerian Pidgin English Examples, Funny Nigerian Pidgin Love Messages, Love Poem In Pidgin English Language, Nigerian Pidgin Slang Love SMS Messages, Happy Birthday In Nigerian Pidgin English, Sweet Romantic Love Messages For The One You Love In Nigerian Pidgin, Valentine Romantic Love Messages In Naija Pidgin English, Naija Pidgin Love Messages For Your True Love, Love Sms in Naija Pidgin Style, Romance Nigeria Pidgin Messages, Old Skool Naija Love Letter and Romance SMS, I Love You In Nigerian Pidgin Language SMS, Sample Love Goodwill And Best Love Wishes Sms Text Messages For Lovers, Nigeria's Love Of Pidgin Messages Wey Dey Scatter My Brain And Yet Ginger My Swagger, Funny And Sweetest Things To Say To A Girl You Like In Nigeria Pidgin, Romantic I Love You Sms For Her, Missing You Pidgin English SMS Messages
Valentine Love Messages |
Romantic Valentine Love Messages in Naija Pidgin English
Love of my heart, na you dey give me joy. See as I dey smile like person wey win jackpot. Choi! Your love sweet pass sugarcane. Who say love no be better thing? You correct my dear. Happy Valentine na so we go enjoy am.
Better love wey dey catch my shot. Na you be my baby for life. You gimme love and now see as my life don better. I dey feel your love wey dey give me fever. You ginger me to be the best and for you my love go dey for till the end.
For your sake I go dey happy like no tomorrow. See as your love dey scatter my head. Better pikin wey mama born, you be the light wey dey shine for my heart. If no be you, I wonder how I for enjoy life. You bless me with your love, and for that I go cherish you pass mango.
I here say you like wahala, me, I get better wahala for you. My wahala na to love you like never before. Seen I found you, make I confess I dey enjoy this your better wahala.
My Baby, my love for you will never die. This your love wey come my way, the same dey make me feel good. Thank you for loving me this way, if there is any love I desire, that na your better love. As we celebrate Valentine, me promise say na your love I go ever want forever.
This better love wey you give me, my heart dey happy like tomorrow no dey. Who fit love me like this, na you now. You ginger me to be the best and for you I go ever be the best. Thank you for all the love we share. I appreciate you so much.
Valentine dey here, na so we go enjoy am. Where you want make I take you to? Just make a wish and see how things will go. I want us to spend time together for place where na you and me alone go dey. I sure you no go regret am.
Valentine Romantic Love Text Messages In Naija Pidgin English
Love is a beautiful thing. And your love na him dey cool my temper. You dey give me peace of mind. This wonderful tender feeling of your love, na wetin I dey feel everyday. Your love is so sweet and for you, I go do anything to keep your love.
See as your love dey ginger me. See as I dey smile everyday with good feeling of you. You no see say you dey give me fever? If anything try to stop our love, I fit wound somebody o. LOL!
The beauty I find in your eyes na him dey give me life. Everyday, I give the Lord thanks for bringing you my way. If there is one thing I shall ever do, na to love you the way you love me and never to hurt your love.
Anywhere this your love go, na so I go dey follow you go. I promise to be by your side no matter the weather. Loving you na the thing wey dey make my heart happy. For your love, I go do anything.
See as you don take my love away. See as na only you alone I dey dream of. Just see as I no fit understand how I dey feel again. Better love wey I cherish; for your sake, I go show you love the way you never see before.
My baby, I no need to think am twice, before I say I love you. This love wey I dey see for your eye, I no need anybody to tell me say you love me with your whole heart. My love for you too na real.
My melody, the song wey I dey sing, baby na you be all. Loving you comes so natural to me. And na the thing wey dey make me feel good. Every time I think of you, I see myself loving you just the way you are.
Romantic Love Messages For The One You Love in Nigerian Pidgin English
I cherish you and I will do anything for you my love. Na you I go stand with. And if I tell you, I no go lie to you. You dey give me hope. And every time I look into your eye, I dey see our future together. I love you no be lie. And I pray this love go last forever.
All wey I ever seek, I find it in you. It is you I choose to be my love for life. And I hope we go ever stay in love to care for each other. Me I promise not to disappoint our love if you will stay with me forever.
I dey see the truth in your eye. You dey make me feel the need to love again. Your love pure and sincerely na him be the thing wey I need to bring joy into my life. I love you that no be lie. And to live with you till the end that na promise wey go be forever.
People dey talk me I just dey laugh. I know say people no go mine their business. Anyhow make them talk but for me, their talk no mean anything to us. As long as I dey see you, that na the joy wey their talk no fit quench. I love you no matter what anyone will say.
I do really care for you. And this na to promise you say I fit do anything for you. Your love dey inspire me to greatness. Every day I pray that you will always be here with me.
Light wey dey shine my heart. I see you as I see myself. And will always love you the wey you should be loved. You are a blessing wey any person go want get. And me dey always thank God say na you come my way.
Every time I pray say this our love go last forever. Anything wey go try to put asunder make such person go jump lagoon.
COMMENTS