Advertisement

Nigeria Inspirational Pidgin Poems And Naija Pidgin Love Poems

Nice Poetry In Pidgin English, Naija Poems For Review, Nigerian Pidgin Poem About Love And Culture, Naija Funny Quotes Poems, Collection Of Nigerian Pidgin Quotes, Nigerian Pidgin English Poems, Nigerian Pidgin English Poems, Nigerian Pidgin English Quote, Pidgin Poetry Poems In Nigeria, Nigeria's Love Of Pidgin Wey Dey Scatter Brain And Ginger My Swagger, Nigeria Motivational Poem In Pidgin English, Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh, Nigerian Pidgin Poems, Pidgin Love Messages, Pidgin Love Messages, Pidgin Poems, I Love You In Nigerian Pidgin, Nigerian Proverbs About Love, Nigerian Pidgin Slang, Funny Nigerian Pidgin, Nigerian Pidgin Insults, Love Poem In Pidgin English, Nice Poetry In Pidgin English, Black And White - A Nigerian Pidgin Poem, Nigerian Pidgin Poem In Culture, Love Messages Poems For The One You Love In Nigerian Pidgin, Romantic Love Poems In Naija Pidgin English, Naija Pidgin Love Poems For The Person Wey Dey Give You Joy, Pidgin Love Poems You Should Share, Everyday Naija Poem Contest, Nigerian Pidgin English Poems, Romantic Nigeria Love Poem For Her

Truly to be frank with una, Nigerian pidgin na dey main thing wey go make you feel cool. You know say language has power and you can communicate with any language without any barrier. Come make you enjoy our Nigeria Inspirational Pidgin Poems And Naija Pidgin Love Poems wey relate to love, politic, inspiration and all the better wordings wey dey make life sweet well-well. Na them be these o!  Na Who Know Tomorrow, Oversabi, Muri - The Naira Abuse, I Love You, I Love You and Love No Be Grammar.

Naija Inspirational Pidgin Poems

Na Who Know Tomorrow

Person wey first marry
Na him marry ugly woman.

Person wey buy car first
Na him buy old model.

For this life make you no rush
Abeg take am sufri-sufri
Turn by turn na so life be.

©Nsikak Andrew, 29th June, 2002 & 29th January 2008


Oversabi

Wetin you be
Wey you no fit cool down
About, about you dey bisi body
I be this, I be that.

Wetin you be
Wey all you sabi na to razz around
Blowing your trumpet like say
Na you owe Wall Street.

Wetin you be
Wey all you sabi
Na to blow cut and joint grammar
Come dey pose like Guinea fowl.

Abeg wetin you be
Wey small change dey swell your head
Tell me, wetin you be sef
Wey you  want take oversabi kill your sef o!

©Nsikak Andrew, 26th September, 2007


Muri - The Naira Abuse

A note of honour 
In honour of the assassinated General
A note of honour in exchange of liberty
A note, whose legality has been abuse.

Men in black and black
Men in black and green
Even men in green and green
Now men in brown and black
And those in apada are partakers
In our Muri-abuse.

Every drop, every block…
Muri’s hand must grease the palms
Failures are stories the undertaker have heard.

Muri-abdusers,
Just when shall you say good-bye?

©Nsikak Andrew, 24th September, 2007


I Love You, I Love You

I love you, I love you
No be for mouth
Man wey no get money
Wetin woman wan take am do
Abeg na who sent poor man.

The guy is good, the Bobo correct
Na him pocket make am o
Soup wey sweet, na money kill am
Woman wey fine, na change make am-o!

I love you, I love you,
No be for mouth 
Something dey inside-o!

©Nsikak Andrew, 16th September, 2007


Love No Be Grammar!

Money no fit buy love
That na Oyibo palava
Ask African woman
Then you go know say
Love no be grammar.

Ask Omoge how do you do
If your pocket dry
Like Sahara desert
And if she buy your story
Then love na grammar.

Quote all the Shakespeare!
Read all the Romeo and Juliet for her
Blow all the Oyibo grammatical wey you sabi
If money no dey for hand
Back no go touch ground
Grammar no be love.

Give Oyibo women flower
She go cherish you pass Mango
Try African women 
You go hear "na flower I go chop"
Wetin African woman sabi?
If you say na money, me I no dey o.

COMMENTS

Advertisement
Advertisement - Continue Reading Below
Advertisement - Continue Reading Below
Advertisement - Continue Reading Below

News$type=slider$snippet=hide$cate=0

Love$type=sticky$count=4$cate=1$icon=1

Inspirational$type=complex$count=4

Quotable$type=carousel

Birthday$type=three$author=hide$comment=hide$rm=hide

Proverbs$type=two$h=0$meta=0$rm=0$snip=0

Gospel$type=blogging$cate=2$count=4

Advertisement

Relationship$type=one$count=3

Advertisement

Pidgin$type=left$va=0$count=3

Anniversary$type=right$va=0$count=3

Name

About Us,1,Advertisement,21,Anniversary Messages,8,Birthday Messages,60,Blogging,27,Christian Poem Messages,20,Christmas Messages,9,Condolence Messages,6,Contact,1,Disclaimer,1,Good Morning Messages,13,Gospel Messages,41,Inspiration,129,Inspirational Messages,233,Inspirational Poem Messages,26,Love Messages,284,Love Poem Messages,91,Miscellaneous Messages,2,Nature Poem Messages,30,News,45,Pidgin Messages,19,Poetry,137,Privacy Policy,1,Proverbs Messages,8,Quotable Messages,44,Relationship,73,Relationship Messages,37,Romantic Love,58,Scholarship Messages,23,Sitemap,1,Terms,1,Valentine Messages,30,Video Messages,6,
ltr
item
Needlelines - Stitching Stories, One Needleline at a Time!: Nigeria Inspirational Pidgin Poems And Naija Pidgin Love Poems
Nigeria Inspirational Pidgin Poems And Naija Pidgin Love Poems
Nice Poetry In Pidgin English, Naija Poems For Review, Nigerian Pidgin Poem About Love And Culture, Naija Funny Quotes Poems, Collection Of Nigerian Pidgin Quotes, Nigerian Pidgin English Poems, Nigerian Pidgin English Poems, Nigerian Pidgin English Quote, Pidgin Poetry Poems In Nigeria, Nigeria's Love Of Pidgin Wey Dey Scatter Brain And Ginger My Swagger, Nigeria Motivational Poem In Pidgin English, Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh, Nigerian Pidgin Poems, Pidgin Love Messages, Pidgin Love Messages, Pidgin Poems, I Love You In Nigerian Pidgin, Nigerian Proverbs About Love, Nigerian Pidgin Slang, Funny Nigerian Pidgin, Nigerian Pidgin Insults, Love Poem In Pidgin English, Nice Poetry In Pidgin English, Black And White - A Nigerian Pidgin Poem, Nigerian Pidgin Poem In Culture, Love Messages Poems For The One You Love In Nigerian Pidgin, Romantic Love Poems In Naija Pidgin English, Naija Pidgin Love Poems For The Person Wey Dey Give You Joy, Pidgin Love Poems You Should Share, Everyday Naija Poem Contest, Nigerian Pidgin English Poems, Romantic Nigeria Love Poem For Her
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEiiTAlT6IOyqUlhdwvAc8PfwqhxG5Dhlm5n2CH1Mf1H22B1zae9Sbn6hPV6gIlhXBA_g6J0GO4kVnDp_cH_7CW0emsJxa5kg2ubvQZ-nUUtdf8d6jpKkWM07-fxs08XTp07KOCWIPAjR_U/s320/naija-poems.jpg
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEiiTAlT6IOyqUlhdwvAc8PfwqhxG5Dhlm5n2CH1Mf1H22B1zae9Sbn6hPV6gIlhXBA_g6J0GO4kVnDp_cH_7CW0emsJxa5kg2ubvQZ-nUUtdf8d6jpKkWM07-fxs08XTp07KOCWIPAjR_U/s72-c/naija-poems.jpg
Needlelines - Stitching Stories, One Needleline at a Time!
https://needlelines.blogspot.com/2019/02/nigeria-inspirational-pidgin-poems-and.html
https://needlelines.blogspot.com/
https://needlelines.blogspot.com/
https://needlelines.blogspot.com/2019/02/nigeria-inspirational-pidgin-poems-and.html
true
4038771646988666896
UTF-8
Loaded All Posts Not found any posts VIEW ALL Readmore Reply Cancel reply Delete By Home PAGES POSTS View All RECOMMENDED FOR YOU LABEL ARCHIVE SEARCH ALL POSTS Not found any post match with your request Back Home Sunday Monday Tuesday Wednesday Thursday Friday Saturday Sun Mon Tue Wed Thu Fri Sat January February March April May June July August September October November December Jan Feb Mar Apr May Jun Jul Aug Sep Oct Nov Dec just now 1 minute ago $$1$$ minutes ago 1 hour ago $$1$$ hours ago Yesterday $$1$$ days ago $$1$$ weeks ago more than 5 weeks ago Followers Follow THIS PREMIUM CONTENT IS LOCKED STEP 1: Share. STEP 2: Click the link you shared to unlock Copy All Code Select All Code All codes were copied to your clipboard Can not copy the codes / texts, please press [CTRL]+[C] (or CMD+C with Mac) to copy