Advertisement

Best Collections Of Nigeria Pidgin English Love Messages For Her And Him

Love comes in any form. And the language of love has no boundary. No need for too much grammar, this na we own. And if you love other people dialect especially pidgin language, these romantic Nigerian love messages would make your sweetheart green with envy. Smile with these best and cute collections of Naija Pidgin Romantic Love Messages, Love SMS In Nigerian Pidgin Language and Romantic Love Messages For The One You Love wey you personal person go love and cherish you like forever. Light wey dey shine my heart. I see you as I see myself. And will always love you the wey you should be loved. You are a blessing wey any person go want get. And me dey always thank God say na you come my way. I Love You In Nigerian Pidgin, Love Messages In Pidgin English, Love Poem In Pidgin English, Nigerian Pidgin Insults, How To Say I Miss You In Pidgin English, Nigerian Pidgin Slang, Nigerian Pidgin Phrases, Nigeria Pidgin Jokes, I Love You In Nigerian Pidgin, Love Poem In Pidgin English, Nigerian Pidgin Slang, How To Say I Miss You In Pidgin English, Nigerian Pidgin Insults, Girlfriend In Pidgin, Nigerian Pidgin Phrases, Pidgin Proverbs, Tips Of Love Messages, Text Messages To Make Her Fall In Love, Romantic Love Sms, Love And Trust Text Messages, Sweet Thinking Of You Text Messages For Her, Love Sms Text Messages, Tips Of Love Messages, 1000 Love Text Message, Http Love Text Message, I Love You In Nigerian Pidgin, Love Messages In Pidgin English, Love Poem In Pidgin English, Nigerian Pidgin Insults, How To Say I Miss You In Pidgin English, Pigin Love Sms, Funny Pidgin Post, Pidgin Love Letter, I Love You In Nigerian Pidgin, Love Messages In Pidgin English, Love Poem In Pidgin English, Nigerian Pidgin Insults, Funny Pidgin Post, How To Say I Miss You In Pidgin English, Warri Proverbs, Nigeria Pidgin Jokes, Love And Trust Text Messages, I Love You With All My Heart Message, Love Msg, Sweet Love Messages, Love Sms, Love Messages For Girlfriend, Sweet Thinking Of You Text Messages For Her, I Love You In Nigerian Pidgin, Love Messages In Pidgin English, Love Poem In Pidgin English, Nigerian Pidgin Insults, How To Say I Miss You In Pidgin English, Nigerian Pidgin Slang, Nigerian Pidgin Phrases, Nigerian Proverbs About Love


Love comes in any form. And the language of love has no boundary. No need for too much grammar, this na we own. And if you love other people dialect especially pidgin language, these romantic Nigerian love messages would make your sweetheart green with envy. Smile with these best and cute collections of Naija Pidgin Romantic Love Messages, Love SMS In Nigerian Pidgin Language and Romantic Love Messages For The One You Love wey you personal person go love and cherish you like forever.

Naija Love Messages
 

[1]. Romantic Naija Pidgin Messages

[1]. For your sake I go dey happy like no tomorrow. See as your love dey scatter my head. Better pikin wey mama born, you be the light wey dey shine for my heart. If no be you, I wonder how I for enjoy life. You bless me with your love, and for that I go cherish you pass mango.

[2]. My Baby, my love for you will never die. This your love wey come my way, the same dey make me feel good. Thank you for loving me this way, if there is any love I desire, that na your better love. For your love me promise you say na your love I go ever want forever.

[3]. Love of my heart, na you dey give me joy. See as I dey smile like person wey win jackpot. Choi! Your love sweet pass sugarcane. Who say love no be better thing? You correct my dear. Me and you na so we go dey enjoy every-every.

[4]. This better love wey you give me, my heart dey happy like tomorrow no dey. Who fit love me like this, na you now. You ginger me to be the best and for you I go ever be the best. Thank you for all the love we share. I appreciate you so much.

[5]. Better love wey dey catch my shot. Na you be my baby for life. You gimme love and now see as my life don better. I dey feel your love wey dey give me fever. You ginger me to be the best and for you my love go dey for till the end.

[6]. I here say you like wahala, me, I get better wahala for you. My wahala na to love you like never before. Since I found you, make I confess I dey enjoy this your better wahala wey be your love for me.

[7]. Everyday na so we go dey enjoy this our special love. Where you want make I take you to? Just make a wish and see how things will go. I want us to spend time together for place where na you and me alone go dey. I dey sure say you no go regret am. My and you and this our love na one plus one.

[8]. My baby, I no need to think am twice, before I say I love you. This love wey I dey see for your eye, I no need anybody to tell me say you love me with your whole heart. My love for you too na real.

Nigeria Love Messages
When your love ginger to be great abeg no dey make shakara, just reciprocate that love by sending these message to ginger back your person with too much love.

 
[2]. Love SMS In Nigerian Pidgin Language

[9]. Love is a beautiful thing. And your love na him dey cool my temper. You dey give me peace of mind. This wonderful tender feeling of your love, na wetin I dey feel everyday. Your love is so sweet and for you, I go do anything to keep our love.

[10]. See as your love dey ginger me. See as I dey smile everyday with good feeling of you. You no see say you dey give me fever? If anything try to stop our love, I fit wound somebody.

[11]. Anywhere this your love go, na so I go dey follow am go. I promise to be by your side no matter the weather. Loving you na the thing wey dey make my heart happy. For your love, I go do anything.

[12]. See as you don take my heart away. See as na only you alone I dey dream of. Just see as I no fit understand how I dey feel again. Better love wey I cherish; for your sake, I go show you love the way you never see before. 

[13]. My melody, the song wey I dey sing, baby na you be all. Loving you comes so natural to me. And na the thing wey dey make me feel good. Every time I think of you, I see myself loving you just the way I never love before.

[14]. The joy I find in your eyes na him dey give me life. Everyday, I give the Lord thanks for bringing you my way. If there is one thing I shall ever do, na to love you the way you love me and never to hurt your heart.

Best Naija Love Messages

The one you love will always appreciate you if you make out time for them. Why not try these unique Nigerian pidgin love messages and come thank us for the sparkling outcome.


[3]. Romantic Love Messages For The One You Love

[15]. I dey see the truth in your eye. You dey make me feel the need to love again. Your love pure and sincerely na him be the thing wey I need to bring joy into my life. I love you that no be lie. And to live with you till the end that na promise wey go be forever.

[16]. People dey talk me I just dey laugh. I know say people no go mine their business. Anyhow make them talk but for me, their talk no mean anything to us. As long as I dey see you, that na the joy wey their talk no fit quench. I love you no matter what anyone will say.

[17]. I cherish you and I will do anything for you my love. Na you I go stand with. And if I tell you, I no go lie to you. You dey give me hope. And every time I look into your eye, I dey see our future together. I love you no be lie. And I pray this love go last forever.

[18]. All wey I ever seek, I find it in you. It is you I choose to be my love for life. And I hope we go ever stay in love to care for each other. Me I promise not to disappoint our love if you will stay with me forever.

[19]. I do really care for you. And this na to promise you say I fit do anything for you. Your love dey inspire me to greatness. Every day I pray that you will always be here with me.

[20]. Light wey dey shine my heart. I see you as I see myself. And will always love you the wey you should be loved. You are a blessing wey any person go want get. And me dey always thank God say na you come my way.

[21]. Every time I pray say this our love go last forever. Anyone wey go try to put asunder make such person go jump lagoon. My desire na to love you and be with you till forever.

COMMENTS

BLOGGER: 1
  1. Hi My name is Rebecca.i just want to share my experience with the world on how i got my love back and saved my marriage… I was married for 7 years with 4 kids and we lived happily until things started getting ugly and we had a fights and arguments almost every time… it got worse at a point that he filed for divorce… I tried my best to make him change his mind & stay with me cause i loved him with all my heart and didn’t want to loose him but everything just didn’t work out… he moved out of the house and still went ahead to file for divorce… I pleaded and tried everything but still nothing worked. The breakthrough came when someone introduced me to this wonderful, great spell caster Dr Zuma, who eventually helped me out… I have never been a fan of things like this but just decided to try reluctantly cause I was desperate and left with no choice… He did special prayers and cast a love spell on him. Within 24hours he called me and was sorry for all the emotional trauma he had cost me, moved back to the house and we continue to live happily, the kids are happy too and we are expecting our fourth child… I have introduced him to a lot of couples with problems across the world and they have had good news… Just thought I should share my experience cause I strongly believe someone out there needs it… You can contact him on spiritualherbalisthealing@gmail.com whatsapp +15068001647

    ReplyDelete

Advertisement
Advertisement - Continue Reading Below
Advertisement - Continue Reading Below
Advertisement - Continue Reading Below

News$type=slider$snippet=hide$cate=0

Love$type=sticky$count=4$cate=1$icon=1

Inspirational$type=complex$count=4

Quotable$type=carousel

Birthday$type=three$author=hide$comment=hide$rm=hide

Proverbs$type=two$h=0$meta=0$rm=0$snip=0

Gospel$type=blogging$cate=2$count=4

Advertisement

Relationship$type=one$count=3

Advertisement

Pidgin$type=left$va=0$count=3

Anniversary$type=right$va=0$count=3

Name

About Us,1,Advertisement,21,Anniversary Messages,8,Birthday Messages,60,Blogging,27,Christian Poem Messages,20,Christmas Messages,9,Condolence Messages,6,Contact,1,Disclaimer,1,Good Morning Messages,13,Gospel Messages,41,Inspiration,129,Inspirational Messages,233,Inspirational Poem Messages,26,Love Messages,284,Love Poem Messages,91,Miscellaneous Messages,2,Nature Poem Messages,30,News,45,Pidgin Messages,19,Poetry,137,Privacy Policy,1,Proverbs Messages,8,Quotable Messages,44,Relationship,73,Relationship Messages,37,Romantic Love,58,Scholarship Messages,23,Sitemap,1,Terms,1,Valentine Messages,30,Video Messages,6,
ltr
item
Needlelines - Stitching Stories, One Needleline at a Time!: Best Collections Of Nigeria Pidgin English Love Messages For Her And Him
Best Collections Of Nigeria Pidgin English Love Messages For Her And Him
Love comes in any form. And the language of love has no boundary. No need for too much grammar, this na we own. And if you love other people dialect especially pidgin language, these romantic Nigerian love messages would make your sweetheart green with envy. Smile with these best and cute collections of Naija Pidgin Romantic Love Messages, Love SMS In Nigerian Pidgin Language and Romantic Love Messages For The One You Love wey you personal person go love and cherish you like forever. Light wey dey shine my heart. I see you as I see myself. And will always love you the wey you should be loved. You are a blessing wey any person go want get. And me dey always thank God say na you come my way. I Love You In Nigerian Pidgin, Love Messages In Pidgin English, Love Poem In Pidgin English, Nigerian Pidgin Insults, How To Say I Miss You In Pidgin English, Nigerian Pidgin Slang, Nigerian Pidgin Phrases, Nigeria Pidgin Jokes, I Love You In Nigerian Pidgin, Love Poem In Pidgin English, Nigerian Pidgin Slang, How To Say I Miss You In Pidgin English, Nigerian Pidgin Insults, Girlfriend In Pidgin, Nigerian Pidgin Phrases, Pidgin Proverbs, Tips Of Love Messages, Text Messages To Make Her Fall In Love, Romantic Love Sms, Love And Trust Text Messages, Sweet Thinking Of You Text Messages For Her, Love Sms Text Messages, Tips Of Love Messages, 1000 Love Text Message, Http Love Text Message, I Love You In Nigerian Pidgin, Love Messages In Pidgin English, Love Poem In Pidgin English, Nigerian Pidgin Insults, How To Say I Miss You In Pidgin English, Pigin Love Sms, Funny Pidgin Post, Pidgin Love Letter, I Love You In Nigerian Pidgin, Love Messages In Pidgin English, Love Poem In Pidgin English, Nigerian Pidgin Insults, Funny Pidgin Post, How To Say I Miss You In Pidgin English, Warri Proverbs, Nigeria Pidgin Jokes, Love And Trust Text Messages, I Love You With All My Heart Message, Love Msg, Sweet Love Messages, Love Sms, Love Messages For Girlfriend, Sweet Thinking Of You Text Messages For Her, I Love You In Nigerian Pidgin, Love Messages In Pidgin English, Love Poem In Pidgin English, Nigerian Pidgin Insults, How To Say I Miss You In Pidgin English, Nigerian Pidgin Slang, Nigerian Pidgin Phrases, Nigerian Proverbs About Love
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEgRZaEY0Oy0HvlXHr0tjB9AoPeBvX3QUS1rnGx6ex_3EtJ5Pb4itPtCyrDCuxloVra6V1jCpBo5qf-limynYEgbpEvOH8DRnMNCphhRpFEJfREo4bLcjY54fvfynYCD_O1snqlKWjdios0/s320/love-naija.jpg
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEgRZaEY0Oy0HvlXHr0tjB9AoPeBvX3QUS1rnGx6ex_3EtJ5Pb4itPtCyrDCuxloVra6V1jCpBo5qf-limynYEgbpEvOH8DRnMNCphhRpFEJfREo4bLcjY54fvfynYCD_O1snqlKWjdios0/s72-c/love-naija.jpg
Needlelines - Stitching Stories, One Needleline at a Time!
https://needlelines.blogspot.com/2019/04/best-and-cute-collections-of-nigeria.html
https://needlelines.blogspot.com/
https://needlelines.blogspot.com/
https://needlelines.blogspot.com/2019/04/best-and-cute-collections-of-nigeria.html
true
4038771646988666896
UTF-8
Loaded All Posts Not found any posts VIEW ALL Readmore Reply Cancel reply Delete By Home PAGES POSTS View All RECOMMENDED FOR YOU LABEL ARCHIVE SEARCH ALL POSTS Not found any post match with your request Back Home Sunday Monday Tuesday Wednesday Thursday Friday Saturday Sun Mon Tue Wed Thu Fri Sat January February March April May June July August September October November December Jan Feb Mar Apr May Jun Jul Aug Sep Oct Nov Dec just now 1 minute ago $$1$$ minutes ago 1 hour ago $$1$$ hours ago Yesterday $$1$$ days ago $$1$$ weeks ago more than 5 weeks ago Followers Follow THIS PREMIUM CONTENT IS LOCKED STEP 1: Share. STEP 2: Click the link you shared to unlock Copy All Code Select All Code All codes were copied to your clipboard Can not copy the codes / texts, please press [CTRL]+[C] (or CMD+C with Mac) to copy