Love is a beautiful thing. And your love na him dey cool my temper. You dey give me peace of mind. This wonderful tender feeling of your love, na wetin I dey feel everyday. Your love is so sweet and for you, I go do anything to keep your love. I Love You In Nigerian Pidgin, Happy Birthday In Nigerian Pidgin English, Inspirational Quotes In Pidgin, Funny Nigerian Pidgin, Nigerian Pidgin Insults, How To Say I Miss You In Pidgin English, Nigerian Pidgin Slang, Nigerian Proverbs About Love, True Love Quotes For Her Or Him, Valentine Messages For Girlfriend, Funny Love Sms To Send To Your Soul Mate, Missing You Valentine Pidgin English Messages, Top Love Messages For Her - Most Touching Ones, I Love You In Nigerian Pidgin, Love Messages In Pidgin English, How To Say I Miss You In Pidgin English, Nigerian Pidgin English Examples, Funny Nigerian Pidgin Love Messages, Love Poem In Pidgin English Language, Nigerian Pidgin Slang Love SMS Messages, Happy Birthday In Nigerian Pidgin English, Sweet Romantic Love Messages For The One You Love In Nigerian Pidgin, Valentine Romantic Love Messages In Naija Pidgin English, Naija Pidgin Love Messages For Your True Love, Love Sms in Naija Pidgin Style, Romance Nigeria Pidgin Messages, Old Skool Naija Love Letter and Romance SMS, I Love You In Nigerian Pidgin Language SMS, Sample Love Goodwill And Best Love Wishes Sms Text Messages For Lovers, Nigeria's Love Of Pidgin Messages Wey Dey Scatter My Brain And Yet Ginger My Swagger, Funny And Sweetest Things To Say To A Girl You Like In Nigeria Pidgin, Romantic I Love You Sms For Her, Missing You Pidgin English SMS Messages, Pidgin English, I Love You In Nigerian Pidgin, Nigerian Pidgin English Examples, Happy Birthday In Nigerian Pidgin English, Funny Nigerian Pidgin, Nigerian Pidgin Slang, How To Say I Miss You In Pidgin English, Inspirational Quotes In Pidgin, Nigerian Proverbs About Love
Valentine Love Messages |
- Romantic Love Messages For The One You Love in Nigerian Pidgin English
- Short Romantic Love SMS Messages For The Special One In Your Life
Valentine Romantic Love Text Messages In Naija Pidgin English
1. Love is a beautiful thing. And your love na him dey cool my temper. You dey give me peace of mind. This wonderful tender feeling of your love, na wetin I dey feel everyday. Your love is so sweet and for you, I go do anything to keep your love.
2. See as your love dey ginger me. See as I dey smile everyday with good feeling of you. You no see say you dey give me fever? If anything try to stop our love, I fit wound somebody o. LOL!
3. The beauty I find in your eyes na him dey give me life. Everyday, I give the Lord thanks for bringing you my way. If there is one thing I shall ever do, na to love you the way you love me and never to hurt your love.
4. Anywhere this your love go, na so I go dey follow you go. I promise to be by your side no matter the weather. Loving you na the thing wey dey make my heart happy. For your love, I go do anything.
5. See as you don take my love away. See as na only you alone I dey dream of. Just see as I no fit understand how I dey feel again. Better love wey I cherish; for your sake, I go show you love the way you never see before.
6. My baby, I no need to think am twice, before I say I love you. This love wey I dey see for your eye, I no need anybody to tell me say you love me with your whole heart. My love for you too na real.
7. My melody, the song wey I dey sing, baby na you be all. Loving you comes so natural to me. And na the thing wey dey make me feel good. Every time I think of you, I see myself loving you just the way you are.
Valentine Romantic Love Quotes In Pidgin English
8. My hand dey my chest. I tell you say you be all that gives me joy. I still talk am if there is anything wey dey give me peace of mind, na the love wey you give me. I happy say na you be my true love. My prayer be say this our love go last forever.
9. Na me dey lucky pass to come get better sweetheart like you. You dey understand me well-well. See how our love dey flow go. For me the honour be say na you be the best person for this whole world wey I love like tomorrow no day.
10. You no only be the person that I love, you be my true friend. This our love na the thing wey I blessed the day I found you. For all the love we share, make better blessings rain upon you today and always.
11. I dey love you so much. You be my true role model. And this love wey I get for you na lifetime insurance. I dey here for you and you alone I want make e be my love. I pray we go live and grow old together.
12. Who fit take your love away from me. Abi na sickness or wetin people talk? I don decide for you and na so e go be forever.
13. Make them talk, make them say. That na their own palava. For me, na you be the one, my all and only one.
14. I not fit believe say na you be the song wey I dey sing. Na now I believe Bob Marley song – is this love, is this love that am feeling.
15. How I for take believe say na you go be my everyday dream. Now wey you be the one, I bless the day I found you.
Ever since my husband got me divorced for the past 2 years, i v'e not been my self. I was reviewing some post of how i could get back my husband then, i saw a testimony shared by Marina Choas about a spell caster named Dr. PADMAN I contacted Marina Chaos to confirm about how Dr. PADMAN helped her and she clarified everything to me of how he helped her and that gave me the courage to get in touch with Dr. PADMAN for help. Dr. PADMAN assured me that my days of sorrows will be over within 48hours after he has finished with his work. I followed his instructions he gave to me because i had the believe, faith, hope and trust in him. Verily i say to you today that i and my husband are back together and i can proudly say and testify to the world of what Dr. PADMAN did for me. Contact him today via Website: https://padmanspell.com/index-3.html E-mail:(padmanlovespell@yahoo.com) OR call him or whatsapp him +19492293867
ReplyDelete