Advertisement

Romantic Valentine Love Messages in Naija Pidgin English

Love of my heart, na you dey give me joy. See as I dey smile like person wey win jackpot. Choi! Your love sweet pass sugarcane. Who say love no be better thing? You correct my dear. Happy Valentine na so we go enjoy am. I Love You In Nigerian Pidgin, How To Say I Miss You In Pidgin English, Inspirational Quotes In Pidgin, Happy Birthday In Nigerian Pidgin English, Funny Nigerian Pidgin, Nigerian Pidgin English Examples, Nigerian Pidgin Slang, How To Toast A Girl With Pidgin English, I Love You In Nigerian Pidgin, How To Say I Miss You In Pidgin English, Love Poem In Pidgin English, Happy Birthday In Nigerian Pidgin English, Funny Nigerian Pidgin, Nigerian Pidgin English Examples, Nigerian Pidgin Slang, Inspirational Quotes In Pidgin, I Love You In Nigerian Pidgin, Love Messages In Pidgin English, How To Say I Miss You In Pidgin English, Love Poem In Pidgin English, Happy Birthday In Nigerian Pidgin English, Funny Nigerian Pidgin, Nigerian Pidgin English Examples, How To Toast A Girl With Pidgin English, I Love You In Nigerian Pidgin, Happy Birthday In Nigerian Pidgin English, Funny Nigerian Pidgin, How To Say I Miss You In Pidgin English, Nigerian Pidgin English Examples, Nigerian Pidgin Slang, How To Toast A Girl With Pidgin English, Inspirational Quotes In Pidgin, I Love You In Nigerian Pidgin, Funny Nigerian Pidgin, Nigerian Pidgin Slang, Nigerian Pidgin Insults, Happy Birthday In Nigerian Pidgin English, Inspirational Quotes In Pidgin, How To Say I Miss You In Pidgin English, How To Toast A Girl With Pidgin English

Naija Valentine Love Messages
Love of my heart, na you dey give me joy. See as I dey smile like person wey win jackpot. Choi! Your love sweet pass sugarcane. Who say love no be better thing? You correct my dear. Happy Valentine na so we go enjoy am.


Romantic Valentine Love Messages in Naija Pidgin English

[1]. Love of my heart, na you dey give me joy. See as I dey smile like person wey win jackpot. Choi! Your love sweet pass sugarcane. Who say love no be better thing? You correct my dear. Happy Valentine na so we go enjoy am.

[2]. Better love wey dey catch my shot. Na you be my baby for life. You gimme love and now see as my life don better. I dey feel your love wey dey give me fever. You ginger me to be the best and for you my love go dey for till the end.

[3]. For your sake I go dey happy like no tomorrow. See as your love dey scatter my head. Better pikin wey mama born, you be the light wey dey shine for my heart. If no be you, I wonder how I for enjoy life. You bless me with your love, and for that I go cherish you pass mango. 

[4]. I here say you like wahala, me, I get better wahala for you. My wahala na to love you like never before. Seen I found you, make I confess I dey enjoy this your better wahala. 

[5]. My Baby, my love for you will never die. This your love wey come my way, the same dey make me feel good. Thank you for loving me this way, if there is any love I desire, that na your better love. As we celebrate Valentine, me promise say na your love I go ever want forever.

[6]. This better love wey you give me, my heart dey happy like tomorrow no dey. Who fit love me like this, na you now. You ginger me to be the best and for you I go ever be the best. Thank you for all the love we share. I appreciate you so much.

[7]. Valentine dey here, na so we go enjoy am. Where you want make I take you to? Just make a wish and see how things will go. I want us to spend time together for place where na you and me alone go dey. I sure you no go regret am.

COMMENTS

BLOGGER: 1
  1. You can learn Pidgin English words from Nigeria, Ghana, Hawaii and dozens of other countries at brokendictionary.com

    ReplyDelete

Advertisement
Advertisement
Advertisement
Advertisement
Name

About Us,1,Advertisement,21,Anniversary Messages,8,Birthday Messages,60,Blogging,27,Christian Poem Messages,20,Christmas Messages,9,Condolence Messages,6,Contact,1,Good Morning Messages,13,Gospel Messages,41,Inspiration,129,Inspirational Messages,233,Inspirational Poem Messages,26,Love Messages,284,Love Poem Messages,91,Miscellaneous Messages,2,Nature Poem Messages,30,News,39,Pidgin Messages,19,Poetry,137,Privacy Policy,1,Proverbs Messages,8,Quotable Messages,44,Relationship,73,Relationship Messages,37,Romantic Love,58,Scholarship Messages,23,Sitemap,1,Valentine Messages,30,Video Messages,6,
ltr
item
Needlelines - Stitching Stories, One Needleline at a Time!: Romantic Valentine Love Messages in Naija Pidgin English
Romantic Valentine Love Messages in Naija Pidgin English
Love of my heart, na you dey give me joy. See as I dey smile like person wey win jackpot. Choi! Your love sweet pass sugarcane. Who say love no be better thing? You correct my dear. Happy Valentine na so we go enjoy am. I Love You In Nigerian Pidgin, How To Say I Miss You In Pidgin English, Inspirational Quotes In Pidgin, Happy Birthday In Nigerian Pidgin English, Funny Nigerian Pidgin, Nigerian Pidgin English Examples, Nigerian Pidgin Slang, How To Toast A Girl With Pidgin English, I Love You In Nigerian Pidgin, How To Say I Miss You In Pidgin English, Love Poem In Pidgin English, Happy Birthday In Nigerian Pidgin English, Funny Nigerian Pidgin, Nigerian Pidgin English Examples, Nigerian Pidgin Slang, Inspirational Quotes In Pidgin, I Love You In Nigerian Pidgin, Love Messages In Pidgin English, How To Say I Miss You In Pidgin English, Love Poem In Pidgin English, Happy Birthday In Nigerian Pidgin English, Funny Nigerian Pidgin, Nigerian Pidgin English Examples, How To Toast A Girl With Pidgin English, I Love You In Nigerian Pidgin, Happy Birthday In Nigerian Pidgin English, Funny Nigerian Pidgin, How To Say I Miss You In Pidgin English, Nigerian Pidgin English Examples, Nigerian Pidgin Slang, How To Toast A Girl With Pidgin English, Inspirational Quotes In Pidgin, I Love You In Nigerian Pidgin, Funny Nigerian Pidgin, Nigerian Pidgin Slang, Nigerian Pidgin Insults, Happy Birthday In Nigerian Pidgin English, Inspirational Quotes In Pidgin, How To Say I Miss You In Pidgin English, How To Toast A Girl With Pidgin English
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEjUHcoaP821vWkcm_ewIGvDAsG7ca5QoMLR8NwOrLVcu4dLbmtsqF2_5iBsIr0JRA28CAKUBDEqZKR0HKmvkQEtHQbfr3Gawy5c3mTVy7Mhn8aL47LaekM117CAJ2gtakBed02Pn_4nM9s/s320/images1.jpg
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEjUHcoaP821vWkcm_ewIGvDAsG7ca5QoMLR8NwOrLVcu4dLbmtsqF2_5iBsIr0JRA28CAKUBDEqZKR0HKmvkQEtHQbfr3Gawy5c3mTVy7Mhn8aL47LaekM117CAJ2gtakBed02Pn_4nM9s/s72-c/images1.jpg
Needlelines - Stitching Stories, One Needleline at a Time!
https://needlelines.blogspot.com/2017/02/romantic-valentine-love-messages-in.html
https://needlelines.blogspot.com/
https://needlelines.blogspot.com/
https://needlelines.blogspot.com/2017/02/romantic-valentine-love-messages-in.html
true
4038771646988666896
UTF-8
Loaded All Posts Not found any posts VIEW ALL Readmore Reply Cancel reply Delete By Home PAGES POSTS View All RECOMMENDED FOR YOU LABEL ARCHIVE SEARCH ALL POSTS Not found any post match with your request Back Home Sunday Monday Tuesday Wednesday Thursday Friday Saturday Sun Mon Tue Wed Thu Fri Sat January February March April May June July August September October November December Jan Feb Mar Apr May Jun Jul Aug Sep Oct Nov Dec just now 1 minute ago $$1$$ minutes ago 1 hour ago $$1$$ hours ago Yesterday $$1$$ days ago $$1$$ weeks ago more than 5 weeks ago Followers Follow THIS PREMIUM CONTENT IS LOCKED STEP 1: Share. STEP 2: Click the link you shared to unlock Copy All Code Select All Code All codes were copied to your clipboard Can not copy the codes / texts, please press [CTRL]+[C] (or CMD+C with Mac) to copy